Nigerians React as Fans gift James Brown Benz
Netizens have began to react to the viral video of James brown receiving a Benz worth millions from his fans.
@iamnasboi says:
My main man congratulations. No forget to come field tomorrow for our normal football training
@_miss.comfort: says
Make I no talk too much before dem go say I be hater of beautiful things, but sha make we see this car tomorrow as you dey drive am
Otilo
@dasola says:
Why does this look stage to me… shey na your fans abi na abebe wey dey hungry go buy this Benz for your besides ,who borrow you hin pikin 1 year old cloth
@only_1_big_obi says:
Nah you buy am with your money Make una stop all this old format ! Any way congrats
@clever_jhen says:
So it’s not just bbn ppl
please what are your fans
called? Brownies















